mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

Hero - Lyrics - Tim Godfrey

Wetin I for do?
Who I for call o?
If e no be You
How I for run o
Baba o
Na You rescue me
No money for pocket
No food to eat
My shoe, so-so alignment
No house to sleep
You come rescue me
That’s why You be my Hero

Ooooh
Na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why you love me so

Oooh
Even when I don lose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my Hero
Oooh


Na so dem dey call me mumu
Their mouth dey chop me like fufu
Dem yab, dem laugh me
Reject me, eject me
Dem even say i no go school,
Thank you Baba
You no dey look face
Thank You Baba
You no get two face

Thank you Baba
You no dey look face
Thank You Baba
You no get two face

Thank you Baba
You no dey look face
Thank You Baba
You no get two face

Na You rescue me
That’s why You be my Hero
Oooh

Ooooh
Na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why you love me so
Oooh
Even when I don lose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my Hero


I dey lonely
Only me
You come love me
You come lift me
My spirit, my soul
Take control
My heart and my love
(I give to You)
My Hero
Oh oh
My Hero
Why You love me so
Ooh
Ooh
Ooh
My Hero


Refrain:
Ooh
Ooh
Ooh
Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow

When dem reject me, eject me
Dem wound me, dem wan pa me,
Dem no know say na because of You I still dey
When dem reject me, eject me
Dem wound me, dem wan pa me,
Dem no know say na because of You I still dey

Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow
Na only You be my Hero
Na only You I go follow





  • All Artistes Index
  • Random Posts

    No comments:

    Post a Comment

    Newer Post Older Post Home