mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

Agidigba - Lyrics/Download - Tim Godfrey feat Xtreme Crew


This one na my heritage
This one na my culture
I go follow You
Follow follow You eh
Onye dika gi
Onye dika Chukwu
Omalicha
Hail am! Praise am!
Igwe!!!
Sammie dey say “wellu wellu”
Kefee say “Kokoroko”
Buchi dey say “mma mma”
Asu Ekiye “yekilemo”
Ai! Chai!
How I wan take explain
How I wan yarn
Wetin I wan talk again
That na why I dey try to dey want to dey…

Chorus:
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee

Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Chineke anyi di e
Chineke anyi di e
Chineke anyi di e
Chineke anyi di e

Verse II
Ngalaba meh
Lekwa ikperem n’ala
Olisa bi n’eligwe
Ogodo ya na akpu n’ala
Iwo l’Oba to ga
Ikar’aka
Imaramma
Aribiti
Arabata
Orimiri atata
Jehovah na You wey dey strike like a thunder
Na You wey dey cut asunder
Na You wey dey hot like fire
My Provider
E no dey tire e
If my body na so-so mouth
E no go do to praise You
Dat na why I dey try to dey want to dey…

Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Chineke anyi di e
Chineke anyi di e
Chineke anyi di e
Chineke anyi di e

I never see this kind of God before
He’s bigger than the biggest
Stronger than the strongest
E dey bless me more
Papa God abeg You too much eh
You too much e
You too much e
You too much e
You too much e
You too much e
You too much e
You too much e
You too much e
You too much e

Dat na why we dey sing dey say
Nga, nga, ngalaba meh
Nga, nga, ngalaba meh
Nga, nga, ngalaba meh
Nga, nga, ngalaba meh

Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Otua ka Chineke anyi di e
Agidigba ee
Agidigba ee
Agidigba ee
Agidigba ee
Agidigba ee
Agidigba ee


Download Song


  • All Artistes Index
  • Random Posts

    No comments:

    Post a Comment

    Newer Post Older Post Home