mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

Baba Na You - Lyrics/Video - LCGC Choir and Paul Chisom




Baba na You
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You
Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
Even when I wan enjoy
(Na You)
Even when I cry
(Na You)
When I fall yakata
(Na You)
When I stand gidigba
(Na You)
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Without You
I no know wetin I go fit do o
And without You
I go be like mansion with no roof
And without You
I go be like bride wey no get any groom
And without You
I for don kpai,
I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without You
I can’t sleep
I can’t wake without You
I can’t be
I can’t live without You
I cannot sleep
Can’t wake without You
Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
Even when I wan enjoy
(Na You)
And when I cry
(Na You)
And when I fall yakata
(Na You)
And when I stand gidigba
(Na You)
Edike dikeke
Edikeledikele dike ke
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh (2x)
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh (2x)
Na only You
Only You


  • All Artistes Index
  • Random Posts

    1 comment:

    Newer Post Older Post Home