mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

Calvary - Lyrics/Download - Henrisoul




Na You carry my matter, take 'am to calvary o
And You no even send the people criticize o
Dem say the road is too rough but You paid it all for me o
I can never deny I feel Your love all over me o


Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem chuk You nail for palm
If you tell me say this Jesus stuff na chana
I go show You say this feeling no be yawa e

Your covenant na guarantee
Your sacrifice na legacy o
The thing wey You do for me no one go fit do
I love the way You engrave my name
For Your hand like tattoo

This Your love na serious matter
Nobody fit love like this o
This Your love na serious love o
Nobody fit love like this o



Verse II
Na You carry Your blood You prepaid for Calvary o
You no even think am
You give Your life for me o
Dem say the road is too rough
But You paid it all for me o
I can never deny I feel Your love all over me o

Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem chook You nail for palm
If you tell me say this Jesus stuff na chana
I go show You say this feeling no be yawa


Your covenant na guarantee
Your sacrifice na legacy o
The thing wey You do for me no man go fit do
I love the way You engrave my name for
Your hand like tattoo


This Your love na serious matter
Nobody fit love like this o
This Your love na serious love o
Nobody fit love like this o

Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem chuk You nail for palm
If you tell me say this Jesus stuff na chana
I go show You say this feeling no be yawa


  • All Artistes Index
  • Random Posts

    No comments:

    Post a Comment

    Newer Post Older Post Home