mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

You Too Dey Bless Me – Remix - Frank Edwards



Baba God You too much
The way You bless me
I never see such
I cannot deny this
The love You shower on me is so much
Can someone explain this?
You love me, You died for me
Even before I exist
So I can't resist or delist You
Your love for me is not to trust You
Now I know You and I love You
Cos You first loved me and You chose me
Papa God You too much
I Can't keep it in
‘Cause I want to say it out

Na wetin I do
Wey make You love me so
Wetin I do wey make you love me so
You died on the Cross just because of me
You died on the Cross because of me
You shed Your blood just because of me
Oh yes because of me

You are bigger than what people say
Yes You are
And forever You will be my God


You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo


He died on the cross
It wasn't a joke
He rose from dead
‘Cause He broke the yoke
Now I'm free
I'm free indeed
This is my victory
I'm living in it
See
I'm not the one I used to be
God's loving me has set me free
The chains are broken
The storm is over
Now I can lift my hands
And praise Jehovah
It's been a long time coming
God's word the source of my money
God is big
He can do anything
If He did it for Joseph
He can do it for you
Come on

See me as I just dey shine
Everybody say I dey born like fire
Baba God done lift me higher
Him alone be my desire
In my heart I dey tingaligalinga
Everything I do na so so hammer
Yes I go joli dey go

You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo


When the Devil see me they bow
When the people see me they shout
They call me Baba pikin
We are hotter than fire
From Glory to Glory

My life is not the same again
Na wetin I go give You Papa oh
You shed Your blood on the cross for me
Na wetin I go give You Papa o
You too dey bless me Ooh
You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo
Na so you love me oo
You too dey bless me oo

You too dey bless me
You too dey bless me
You too dey bless me
Na so you love me O

You too dey bless me
You too dey bless me
You too dey bless me
Na so you love me O




  • All Artistes Index
  • Random Posts

    No comments:

    Post a Comment

    Newer Post Older Post Home