mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

One Song - Lyrics/Video/Download - Frank Edwards feat. Da Music



E get one song wey I want to sing oh
Even for heaven them dey sing am
Halle Halle, Halle Halle
Hallelujah to your name oh
Lord I bow, bow, bow
Lord I bow, bow, bow
Lord I bow to your name oh

All over the world
Nobody greater than
Everything you do, dem a wonder
When you step inna the place,
Everything changes
Because you're awesome Wonder

Chorus
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube




Da Music:
Oshey!
Halle, Hallelujah na the song me I dey sing to You
Oshey!
Twale twale na the thing me I dey give to you, ha
Say na you be the one wey dey make my life dey
Sweet oh like this
Na you be the one wey dey blow my mind,
Happy eh like this

Na to do a dance,
Do a dance
Nonstop oh, do a dance
Do a dance
Do a dance
Nonstop, eh le le


Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube


All over the world
Nobody greater than
Everything you do, dem a wonder
When you step inna the place,
Everything changes
Because you're awesome Wonder

Say na you be the one wey dey make my life dey
Sweet oh like this
Na you be the one wey dey blow my mind,
Happy eh like this


Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube


  • All Artistes Index
  • Random Posts

    No comments:

    Post a Comment

    Newer Post Older Post Home