mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

Many Reasons - Lyrics – Henrisoul

I get many, many, many, reasons to thank the Lord o
(I get many, many, many, reasons to thank the Lord o)
I get many, many, many, reasons to thank the Lord o
(I get many, many, many, reasons to thank the Lord o)
Even if food no dey
(I go thank the Lord o)
Whether motor no dey
(I go thank the Lord o)
If he like house no dey
(I go thank the Lord o)

Man wey ask You for wife, You give am angel
Which kind God be dis e e
Barren woman e, wey dey ask You for pikin
Na so You bless am give am twins
Wetin I do wey make You love me so
Tell me why I no go praise eh
I go lift my hands appreciate
Jump up jubilate
No hesitate to prostrate
Raise my voice celebrate
I go lift my hands appreciate
Jump up jubilate
No hesitate to prostrate
Raise my voice celebrate

I get many, many, many, reasons to thank the Lord o
(I get many, many, many, reasons to thank the Lord o)
I get many, many, many, reasons to thank the Lord o
(I get many, many, many, reasons to thank the Lord o)
Even if food no dey
(I go thank the Lord o)
Whether motor no dey
(I go thank the Lord o)
Whether house no dey
(I go thank the Lord o)

In the morning when I wake
I go give You the glory o
And praises for wetin You do
From age to age, You no dey fail o
You too much Papa eh eh
If You want make God to move
Enter Your condition
Scatter commotion
Make you lift your hand –     appreciate
Jump up         -     jubilate
No hesitate        -     to prostrate
Raise Your hand        -    celebrate
Make you lift your hand –     appreciate
Jump up         -     jubilate
No hesitate        -     to prostrate
Raise Your hand        -    celebrate

I get many, many, many, many, many, many, many, many, many, many…
(I get many, many, many, reasons to thank the Lord o)
I get many, many, many, reasons to thank the Lord o
(I get many, many, many, reasons to thank the Lord o)
I say money don dey
(I go thank the Lord o)
I say motor don come
(I go thank the Lord o)
And different, different kind of house
(I go thank the Lord o)
See my beautiful wife
(I go thank the Lord o)

You see
Na only person wey sabi praise dey sabi receive from God
Are you ready to praise?
Now answer me
Who dey bless you bokulu, bokulu, bokulu, bokulu, bokulu, bokulu
(na God o)
Who dey give you yafun, yafun, yafun, yafun, yafun, yafun, yafun
(na God o)
Who dey do you mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu, mukulu
(na God o)
I say thank God eh, eh , eh , eh

  • All Artistes Index
  • Random Posts

    No comments:

    Post a Comment

    Newer Post Older Post Home