mail me lyrics Send Lyrics Updates into my email! (feedburner)

Because you believe lyrics - Kenny Kore


 
See my life don better
See the shame don waka
Dem no go know say you don suffer
Dem they call you ajebutter
But you be real ajepako
See the levels don dey change
It makes me wanna give again
And love again, no be today
E don tay
Na because you believe

Na because I believe, because I believe )6X

Mummy no be you be this
Remember say dem no believe
You go marry, happily, you and daddy
Raise pikins, raise your pikin's pikin
Then all of them go be super pikin, super pikin, super pikin
Just like me

Na because you believe, because you believe )6X

Imagine say
You no dey play lotto
You still dey drive correct motto
Imagine say you no do mago mago
Take commot for ajepako
Imagine say I go die one day
But my memory remains great

S-o-o g-r-e-a-a-a-t
In Jesus I believe, believe

Na because you believe, because you believe )6X

Igbagbo o gboogun o, igbagbo o ma gboogun
What you believe you get, you get what you believe
Abeg stop to vex o,
I can't repent o
Baa mi loni, loni
O ni ki n woke
O ni ki n goke
O fe so mi d'oge
If I believe, o fe so mi doosa
Yes indeed
L'aye ti mo wa,
I believe, I will live, I'll be rich
Yes indeed, I will live






  • All Artistes Index
  • Random Posts

    No comments:

    Post a Comment

    Newer Post Older Post Home