The thing You do me wonder me
Oh my Jesu
Na me and You forever now
Oh my Jesu o
Carry go
Don’t stop now o
Oh my Jesu o
Sebi na you sure pass
Oya danceemananana, you wey the Lord don bless
Oh Jesu
Oya danceemananana
Somebody show yourself
Oh Jesu
Oh Daddy Daddy Daddy e se o
So grateful
Oh Jesu
Oya take over
Take it
Chorus:
Everybody oh my Jesu
Jesu mi o Baba o
Chi mo imaramma Baba ibu Chineke
Everybody oh my Jesu
Eh Jesu mi o
Daddy o
Imela Papa onye nja’uzor
O iyo iyo iyo
O iyo sir
Jesu
O iyo
Iyo iyo o o
O iyo sir
Jesu
O iyo
Na you set me free (o iyo)
All the way for me (o iyo)
You do these things for free (o iyo)
Jesu
Verse II:
Oh my Jesu
Oruko nla ti n gbani la
Oh my Jesu
Agbara nla pass ara o
Oh my Jesu o
Your name your name carry weight
Oh my Jesu o
The name the name carry weight
Oya danceemananana mujo
Oya ke e mujo
Oya danceemananana w’ajo
Everybody w’ajo
Oh daddy daddy daddy e seun
Ah ah ah ah e seun
Oya take over
Take it
Chorus:
Everybody oh my Jesu
Eh eh Jesu mi o baba o
Chi mo imaramma baba ibu Chineke
Oh my Jesu
Eh Jesu mi o daddy o
Imela papa onye nja’uzor
O iyo iyo iyo
O iyo sir
Jesu
O iyo
Iyo iyo o o
O iyo sir
Jesu
O iyo
Before i call, You show (o iyo)
You defend me na so (o iyo)
Oya gba gbogbo e ogo (o iyo)
Jesu
Bridge:
Oh My Jesu eh eh
Oh My Jesu
My Jesu
My Jesu everything na you
Oh My Jesu eh eh
If no be for you
No be for you
I no know how I for do
Oh My Jesu forever
Forever (2x)
Forever the same
Na dat one dey make me dey say
Oh My Jesu forever
Forever
Forever na only you I go follow
Na so the thing go (o iyo)
Jesu (o iyo)
Ah Jesu (o iyo)
I go follow you go (o iyo)
You sweet me b’eeni (o iyo)
S’ebi your love naa ni (o iyo)
Nobody but Jesu oh oh (o iyo)
Ah ah ah Jesu (o iyo)
Iye eh (o iyo)
Iyo eh (o iyo)
Na so eh (o iyo)
Polongo eh (o iyo)
Twale (o iyo)
Salute eh (o iyo)
Hmm eh (o iyo)
Eh oh (oh Jesu)
No comments:
Post a Comment